album cover
Shakara
album cover
Shakara was released on December 27, 2024 by iShedOff as a part of the album Shakara - Single
December 27, 2024
LabeliShedOff
BPM190
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Wetin I wan talk wey you never hear before?
I go do anything but I no fit pay for love
How many times you want make I tell you say you fine?
And if I lock up e go be like say I Dey whine
Call my phone when you need me, I go dey for you
I get enough, girl I go always buy for two
Shey make I sing song wey go make you dance for me?
Shake your bum bum make e just Dey bounce along
Got me falling falling for your love
Now you don dey shakara for me
Shakara for me
You got me wanting wanting more of you
You thief my heart now you don go far away
You don go far away
Girl come give me that love
I'll give you my soul
Go easy with me
I'll give you my all
Come give me that love
I'll give you my soul
Go easy with me
I'll give you my all
I no fit play you my oddo oh
Leave other guys them be dotty oh
I no fit whine you my lady oh
Let's run away if you ready oh
I no fit play you my oddo oh
Leave other guys them be dotty oh
I no fit whine you my lady oh
Let's run away if you ready oh
Away away my love
Fly far away away for love
Na me and you for life
Let's give it all and all for love
Away away my love
Fly far away away for love
Na me and you for life
Let's give it all and all for love
Written by: Daniel Udealor
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...