Lyrics

I think I get you better than your boyfriend
But every good thing got to end
Sex on drugs was your only medicine
I tell her baby don't pretend
Uber outside girl it's time to go
Know you had a blast, you put on a show
I got a strict Return policy
Ride and slide I be on my Jodeci
I be on my Jodeci
Fuck white wine, I be on my Hennessy
I be on my Hennessy
Man try slide, Omo me I no dey see for real
So make I chop life
If you gumbody you go just cry
No fit be your man make I no lie
Make I no lie
Girl I no fit commit
If I'm drunk in love, I go just vomit
But if I put call, you go come collect
Give you good D, I'll make you come correct
So make you unfollow me
This one no be love, make you no dey bobo me
Leave me alone, make you no dey bother me
Too many gyal dem wey dey cover me
(Yeah)
Know you can't have this boy for real
Tell me why you trynna break the deal
And I don't give a fuck bout how you feel
Yeah Yeah
It is what it is
Time after time, you just wanna visit
That shit was nice, but I do not miss it
You know the boy Issa bloody misfit (yeah)
I be on my Jodeci
Fuck white wine, I be on my Hennessy
I be on my Hennessy
Man try slide, Omo me I no dey see for real
So make I chop life
If you gumbody you go just cry
No fit be your man make I no lie
Make I no lie
Written by: Oladimeji Taiwo, Onwubiko Joshua Chinonso
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...