Credits

PERFORMING ARTISTS
Dee Inspirez
Dee Inspirez
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Abiodun David Korede
Abiodun David Korede
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Dawie
Dawie
Producer

Lyrics

She dey put me for pressure
Scatter my dada
She dey burst my bololo
I gast to surrender
I put my hands up
And focus on you
You fit do me wetin you choose
Who go be the **** for you
Yeah yeah yeahhh
One million babes me
I see but I still call you
Chinedu tried
But you chose me to be your boo
Erima kill me
With this your matter
What am I gon do
So fe ki n ja kung fu
And demma know sey
No be play you dey my mind
Dey my mind
Your body your body
Your body your body
Your body damiloriru
Your body your body dey
Your body your body
(One in a million)
Your body your body
Your body damiloriru
Your body your body dey
I no fit look to the left or the right
You gat me locked down on you
The way you do dey make me dey check
Shey you get me
For your mind uhhunhun
Cant say i found
The love i don dey find
But it's in you
Baby no do me wrong
Just do me right
One million babes me
I see but I still call you
Chinedu tried
But you chose me to be your boo
Erima kill me
With this your matter
What am I gon do
So fe ki n ja kung fu
And demma know sey
No be play you dey my mind
Dey my mind
Your body your body
Your body your body
Your body damiloriru
Your body your body dey
Your body your body
(One in a million)
Your body your body
Your body damiloriru
Your body your body dey
Written by: Abiodun David Korede
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...