Lyrics

If I no laugh i go cry
Holding on, i don’t wanna let go
When Sapa choke for this side
I stay + even as dem no mind us
Even as they whine us
But them go sing my song ajeh
Ajeh
Pre- chorus……
Even as the journey long oo
I came far by Grace,
no competition for this side
As long as Addo D ,no use comb ,
Man go hammer
I know im blessed. Im one of one
Chorus
All these twist and turns
Mmm …. Mogbe
Twist and turns I know sey we Dey steady navigate
Twist and turns I know sey we go surely elevate
If you underate na you sabi
All the things Dey did to break me made me stronger
I only listen i don’t judge i no be Simon - cowell
Them no born me well if my life no sky rocket
Pre- chorus……
Even as journey long oo
I came far by Grâce ,no competition for this side
As long as Addo D ,no use comb ,
Man go hammer
I know im blessed. Im one of one
Chorus
All these twist and turns
Mmm ….mogbe
Twist and turns I know sey we Dey steady navigate
Twist and turns I know sey we go surely elevate
If you underate na you sabi
Written by: Priscilla Maganoba Larten
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...