album cover
album cover
Mfana was released on June 19, 2025 by SouthSyde Music as a part of the album 2 Thugzig!
June 19, 2025
LabelSouthSyde Music
LanguageEnglish
BPM96
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

247 when I wake up in the morning manna deh for coal-tar
I Dey work my ass day and night so I that me I go follow buga
All my guys from streets one by one we dey go we Dey turn Oga
No price us cos Omo if you try am mfana go ba
Hello
Cruise e full marcapolo
All my men bam like e Tompolo
Steal your gyal dem weda black or yellow
On the gram Omo na me she Dey follow
Mellow
When we do no Dey follow
I no go let your gyal go I no be pharaoh
Even your gyalie friend e don Dey shout hello
As she see the wrist temperature na zero
Mfana go ba
If you wan try mfana go ba
Written by: Merit Sounds, Silver Marcus
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...