Lyrics
For the money, I be savage
You know my hustle no be average
Can't nobody tell me rubbish, oh
You know say money na my language
Oh, uh-uhh
Ọpẹ o, mo ti gbọpẹ
Ọmọ ọlọpẹ, mo ma ṣ'ọpẹ, oh
Ọpẹ o, mo ti gbọpẹ
Ọmọ ọlọpẹ, mo ma ṣ'ọpẹ, oh
Ọpẹ o, mo ti gbọpẹ
Ọmọ ọlọpẹ, mo ma ṣ'ọpẹ, oh
Ọpẹ o, mo ma ṣ'ọpẹ, oh, ọpẹ o
Money, money, jẹjẹ
Money dey enter, jẹjẹ
Them dey move their body, jẹjẹ
Faaji, faaji, rẹpẹtẹ, oh
They wan to do me bad
But I geti Jehovah
Them no fit slow me down
So, me tell them make dem take time
'Cause, me I want to chop life
We be living that posh life
The yacht life
For the money I be savage
You know my hustle no be average
Can't nobody tell me rubbish, oh
You know say money na my language
Oh, ooh
Ọpẹ o, mo ti gbọpẹ
Ọmọ ọlọpẹ, mo ma ṣ'ọpẹ, oh
Ọpẹ o, mo ti gbọpẹ
Ọmọ ọlọpẹ, mo ma ṣ'ọpẹ, oh
Ọpẹ o, mo ti gbọpẹ
Ọmọ ọlọpẹ, mo ma ṣ'ọpẹ, oh
Ọpẹ o, mo ma ṣ'ọpẹ, oh, ọpẹ o
Me, I dey do my thing on God
And I dey put my money on lock
Me, I don run, run, run ten kilometers
I no dey bluff
I be the boy wey come from trenches
I no dey talk back in the '90s
It's funny how they compromising
No be lie e, I took my chances
Now, I cause calamity for their society
I get the authority
Abinibi no be ability, oh no-no-no
For the money, I be savage
You know my hustle no be average
Can't nobody tell me rubbish, oh
You know say money na my language
Oh, ooh-ooh
Ọpẹ o, mo ti gbọpẹ
Ọmọ ọlọpẹ, mo ma ṣ'ọpẹ, oh
Ọpẹ o, mo ti gbọpẹ
Ọmọ ọlọpẹ, mo ma ṣ'ọpẹ, oh
Ọpẹ o, mo ti gbọpẹ
Ọmọ ọlọpẹ, mo ma ṣ'ọpẹ, oh
Ọpẹ o, mo ma ṣ'ọpẹ, oh, ọpẹ o
Written by: Lucky Myspro, Oluwasesan Salami