album cover
Awade
1
Afro-Beat
Awade was released on August 8, 2025 by Tamuzki as a part of the album Rooted
album cover
AlbumRooted
Release DateAugust 8, 2025
LabelTamuzki
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM106

Credits

PERFORMING ARTISTS
Tamuzki
Tamuzki
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Tamunotonye Matthew
Tamunotonye Matthew
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
UGYN MUSIC
UGYN MUSIC
Producer

Lyrics

Oh my God, its Daddy Tam
Na the money we dey find oh
Abeg e miss me with e problem
You no fit stop our progress
The juju wen you do, moti bo nmbe
I don sabi from the onset
Say to make am no be by who dey come first
Vex me you are testing my patience
Vex me you are testing my patience
Awadede awadede
You know the music na my bae bae
Me I dey sing like Osadebe
I make a movie like Sam Dede
Awadede awadede
You know the music na my bae bae
Me I dey sing like Osadebe
I make a movie like Sam Dede
So many things are important, I don go change e my pattern
Show me that bastard
Wen dey thief my ganja, wen dey squat for my quarters
Who is your father ?
So many things are important, I don go change e my pattern
Show me that bastard
Wen dey thief my ganja, wen dey squat for my quarters
Who is your father ?
Them dey find me, them a searching
Plutomainia, Shallipoppi
Too much talking, them a gossip
Televise it, I can see it
Me I gats blow, it is certain
You dey doubt me, e dey muzz me
I dey like smoke, I'm hotboxing
You remove post, but I'm scoring
Awadede awadede
You know the music na my bae bae
Me I dey sing like Osadebe
I make a movie like Sam Dede
Awadede awadede
You know the music na my bae bae
Me I dey sing like Osadebe
I make a movie like Sam Dede
So many things are important, I don go change e my pattern
Show me that bastard
Wen dey thief my ganja, wen dey squat for my quarters
Who is your father ?
So many things are important, I don go change e my pattern
Show me that bastard
Wen dey thief my ganja, wen dey squat for my quarters
Who is your father ?
You should let me, let me, let me know oh
That kind thing monkey post oh
Me I don quick sabi road oh
Life too go sweet caprison oh

Written by: Tamunotonye Matthew
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...