album cover
Oduza
47
Afro-Beat
Oduza was released on December 5, 2025 by Bronze City Music as a part of the album Pablo
album cover
AlbumPablo
Release DateDecember 5, 2025
LabelBronze City Music
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kaptain Swizzy
Kaptain Swizzy
Lead Vocals
Ehans Gyan
Ehans Gyan
Rap
Ehenoma
Ehenoma
Performer
Martins Ehanire
Martins Ehanire
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Wisdom Edosuyi
Wisdom Edosuyi
Songwriter
Martins Ehanire
Martins Ehanire
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ehenoma
Ehenoma
Producer
Kidda X
Kidda X
Mixing Engineer
DYDX
DYDX
Mastering Engineer

Lyrics

Afar afar afar
anybody sabi that man wey dey yard?
Ehen
Oya pull up na
Oduza
Oduza
Oduza
Oduza
Oduza
Oduza
Oduza
They say na who get power no suppose kawa
OBJ no be German
Ibata dey omini kawa
Fuck up no fit dey sour
Abobi nor dey tell am information no dey reach am?
Anybody kitikiti go dey collect woto woto
Men go put am for e body from Asoro to siluko
I\'m sorry na for politics whip am fio obodo
For my yard wan dey isakaba
You dey play with men for Oguola
Men dey Tafawa Balewa
If e too much call commissioner
Who be that man wey wan suppress us
Sound alarm make men surround us
Too much talk e dey offend us
Before you activate we surplus
Who be that man wey wan suppress us
Sound alarm make men surround us
Too much talk e dey offend us
Before you activate we surplus
Sheybe i be like who dey whine?
Abi you see me wan dey shiver
To forgive is divine you like call me unbeliever
Make them put you online
Use slap cover your eye
Oduza Oduza this one no be omila
Make them gyan chance bros like Ehans
Body no go cool until they wear am for back coz
Egbe Saso omo Omo dan fie eren
Last warning before i make you feel like agiemwen
Grrr
Na me them born two times
Call me arohan i no get shoe size
Na cover bottle i dey take shoot dice
Kpo kpo kpo
Them dey check who die
Them dey check who?
Them dey check who drop like crypto
Red jacket dey burst who dey ball like Isco
Person dey approach you for night with long prick
You dey shine 32
Omoge jakpa na pistol
You no fit know my next move
Who tell you say my pastor get nudes?
No be everything i go dey let loose
My choir master get lube
I see am for her bag i no talk
Na she tell me say ashewo get rules
She tell me story finish i no enter bank app o
I can\'t cap o
She dey enjoy my company so i can\'t sack o
Her code cast for yard like coupon
Madam don dey catch feeling like Buffon
For my yard wan dey isakaba
You dey play with men for Oguola
Men dey Tafawa Balewa
If e too much call commissioner
Who be that man wey wan suppress us
Sound alarm make men surround us
Too much talk e dey offend us
Before you activate we surplus
Who be that man wey wan suppress us
Sound alarm make men surround us
Too much talk e dey offend us
Before you activate we surplus
Sheybe i be like who dey whine?
Abi you see me wan dey shiver
To forgive is divine you like call me unbeliever
Make them put you online
Use slap cover your eye
Oduza Oduza this one no be omila
Make them gyan chance bros like Ehans
Body no go cool until they wear am for back coz
Egbe Saso omo Omo dan fie eren
Last warning before i make you feel like agiemwen
Written by: Martins Ehanire, Wisdom Edosuyi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...