album cover
Ego'le
album cover
Ego'le was released on August 9, 2021 by TWC Records Ltd as a part of the album Ego'le - Single
ReleasedAugust 9, 2021
LabelTWC Records Ltd
LanguageEnglish
BPM145
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

if I say make I count your blessings
I no go finish
If i say make I live without you lord
I swear I go perish
No be say na me holy pass
But na me, na me you cherish
You brought me from grass to grace
naso my life e just dey flourish
prechorus:
God na elele
God na wayah o
he no dey sleep
he no dey tire o
he do , he do sotey he die for my matter
and when the devil come
he send am holy ghost fire o
chrs : Ego ole, Ego ole
how much you fit to pay
for the air wey you breathe today
How much you fit to pay for the life wey you live today.
Bridge : I no know wetin I go do for my God o
I no know wetin I go give am so
I no know wetin I go do for my God o
I no know , why you love me so .
Written by: Oluwatosin Akinsuyi t/as Tkeyz
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...