album cover
PRODIGY
167,974
Hip-Hop/Rap
PRODIGY was released on June 18, 2025 by The Iron Facility The Orban Company as a part of the album MENACE TO SOCIETY II
album cover
Most Popular
Past 7 Days
00:20 - 00:25
PRODIGY was discovered most frequently at around 20 seconds into the song during the past week
00:00
00:05
00:20
00:50
00:55
01:15
01:30
01:45
00:00
01:55

Lyrics

I be the prodigy
I be the prodigy
I be the prodigy
No make us get meeting
Cos we go run scatter everything
Broken bottles like 10 pieces
E no dey photogenic
If you jonze na priority
That your face dem go blemish it
Bad till eternity
Gbedu sick I need medicine
As I dey find my way o
At the same time I dey my lane
For the trenches na fire dey
Wey juju jam ogbanje o
No be by say you be omo aye o
All of us go still kpai one day o
You go lie down below six ft
And your chapter e don finish
If you don\'t know about me
Make you find out
I be the prodigy no denial
Too many enemies for my far right
But till eternity I\'m on fire
I\'m sick with da flow who\'s iller?
You\'re a vagabond
If you think otherwise
Double copy that
Black Mercedes AMG seats
One Caucasian two Lebanese
That one na least
I never miss my bench press
Tell them make create space
Coming with a great pace
Omo you go break waist
Feel am for your prostate
Hope you get the message
You gon need a safe place
It\'s crazy how they think
After all this while I\'m gon fall off
Really I never take a break
Matter we dey perpetrate
You go fear the escapade
Doings e go escalate
Bullet e go penetrate
Make you no dey vibrate
Cos I get men wey go wele you
Them available
And the p no dey cost
Types and variables
Hmmm I no dey Joke
This one no be sabinus
Written by: Okwudili Okoli
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...