album cover
Pick Your Call
8
World
Pick Your Call was released on November 4, 2025 by Doki Music as a part of the album Pick Your Call - Single
album cover
Release DateNovember 4, 2025
LabelDoki Music
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM95

Lyrics

For my area
Dem Dey feel me
And all the girls dem Dey
Dem Dey feel me
Anty simbi she wan follow me go
Because she know say
Emi Omo logo
Omode mii
Me I no fit let go
Omode mii
Me I no fit let go
And if you Dey for me
I no fit let go
My baby girl mighty wine
Girl you Dey blow my mind
Girlie make I shoot you now
Girl I want to boom your pum pum nice
And tonight
Girlie make I hold you tight
Oh girlie I wan Dey your side
And we go do tinini tanana
When I call you make you pick your call
Shawty, the gbedu don Dey enter body
Pick your call
Melanin, the gbedu don Dey enter body
And when I call you make you pick your call
Shawty, the gbedu don Dey enter body
Abeg make you Pick your call
Ko ma lor ko ma lole
Baby run to me
When nobody affi Dey there
Rora mi ya gbese
Cos you know say na only Dey for my mind girl
Baby tell me your secret
And I no go ever ever ever tell anybody
You can trust with your feelings
And I no go ever ever ever break your heart
My baby girl mighty wine
Girl you Dey blow my mind
Girlie make I shoot you now
Girl I want to boom your pum pum nice
And tonight
Girlie make I hold you tight
Oh girlie I wan Dey your side
And we go do tinini tanana
When I call you make you pick your call
Shawty, the gbedu don Dey enter body
Pick your call
Melanin, the gbedu don Dey enter body
And when I call you make you pick your call
Shawty, the gbedu don Dey enter body
Abeg make you Pick your call
Written by: Bello oluwole Lawrence, Gbenga Ademiju
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...