album cover
WAIST
353,499
On Tour
Afro-Pop
WAIST was released on April 3, 2026 by KeyQaad/Sire Records as a part of the album CLARITY OF MIND
album cover
Most Popular
Past 7 Days
00:10 - 00:15
WAIST was discovered most frequently at around 10 seconds into the song during the past week
00:00
00:15
00:30
00:40
00:45
01:05
01:10
01:25
01:30
01:45
02:05
02:15
02:35
00:00
02:46

Music Video

Music Video

Lyrics

[Intro]
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Hmm
Carry for waist
[Chorus]
Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Hmm
Carry for waist
Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Hmm
Carry for waist
[Verse 1]
One day for the thief
Every other day for me
I go smoke chimney
Drink oshimiri
Egigiji gigiji gigiji gigiji
Yes o I put CBD
E dey relax body
Peace and harmony
Go check my
Money long oh money long oh money long oh hmm
[Verse 2]
Mili mili mili mili mi
Wetin I dey use money for
All of una no serious
How e take concern anyone
Mili mili mili mili mi
How much for my Lou-Louis V socks
One hundred and seventy mili
[Verse 3]
Jesu chai o
The dada wey dey my head oh
Scatter my enemies
Confuse them with little things
Jesu chai o
I'm making wrong decisions
Anytime I see ikebe, anytime I see ikebe
[Chorus]
Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Na two people something she carry for waist
Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Na two people something she carry for waist
[Verse 4]
Me I no dey gree play with my money
The wey you collect it from me
I want to romance your body
Olokpa romance onye ohi
Omah Lay omemma, omemma
Omemma omemma
I will spray you in dollars
Throw your back back to sender
[Verse 5]
Na yansh wey big na him be ikebe o
Ikebe o e
Na yansh wey real na him be ikebe o
Ikebe
Take the protein shake your soft ikebe o
Ikebe o
Wetin kill Samson na still ikebe o (Ikebe o)
[Verse 6]
Jesu chai o
The dada wey dey my head oh
Scatter my enemies
Confuse them with little things
Jesu chai o
I'm making wrong decisions
Anytime I see ikebe, anytime I see ikebe
[Chorus]
Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Na two people something she carry for waist
Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Na two people something she carry for waist
[Outro]
Jesu Jesu
Hahaha you're crazy, you know
Written by: Richard Zastenker, Stanley Omah Didia, pontus persson
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...