album cover
Anarchy
4,020
Afro-Beat
Anarchy was released on October 27, 2025 by 3148545 Records DK as a part of the album Anarchy - Single
album cover
Most Popular
Past 7 Days
00:15 - 00:20
Anarchy was discovered most frequently at around 15 seconds into the song during the past week
00:10
00:15
00:25
00:55
00:00
02:03

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ozungu Gideon
Ozungu Gideon
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ozungu Gideon
Ozungu Gideon
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Jimmygid
Jimmygid
Mastering Engineer
Prince Jay Beats
Prince Jay Beats
Producer

Lyrics

Wetin i go talk if them no believe
Something i know don dey kill me
Like i dey fall for Oshimiri
But only me dey see wetin i go be
Many people leave when i need a leap
I never still cross but i see the bridge
I won't lie i am really scared
The Anarchy i don't want it spread
Them Dey see white but i dey see red
The truth is that Enemies are friends
I won't lie i am really scared
The Anarchy i don't want it spread
Them Dey see white but i dey see red
The truth is that Enemies are friends
Wetin I take e dey pain my chest
E be like i chop food wey no digest
Even i dey down i still put in my best
Before you pass you go first write test
I don dey sin but i put God first
If I no ft talk would you read my text
I won't lie i am really scared
The Anarchy i don't want it spread
Them Dey see white but i dey see red
The truth is that Enemies are friends
I won't lie i am really scared
The Anarchy i don't want it spread
Them Dey see white but i dey see red
The truth is that Enemies are friends
Written by: Gideon Jimmy Ozungu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...