album cover
Ginger Me
9
Afro-Beat
Ginger Me was released on May 5, 2023 by Kidkillz as a part of the album Killerman
album cover
Release DateMay 5, 2023
LabelKidkillz
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM122

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kidkillz
Kidkillz
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Kpamor Upuu
Kpamor Upuu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Dapiano
Dapiano
Producer

Lyrics

Girl your body ginger me
Kid!
Girl your body ginger me
I no mind totori me o
Only you dey trigger me
All these girls dem totori me
But you come dey hinder me
Things I hear e dey bother me o
But I no go send ’cause when you smile
I swear e dey scatter me o
Jaiye ori mi
Me I wan dey jaiye ori mi
Make nobody try bother me
Only me know wetin I dey see
Jaiye ori mi
Waiter bring the champagne o
Make my guys dem jaiye o
Me I wan dey shana wole o
Oh yeah
I can’t shout
Your body dey pari wo
Nobody fit check am
Ti yam ka kpamor o
Wetin man go do
As e be like say
My brain dey kpo kpo di kpo di kpo
I no know again, every other day
Steady on replay yeah
Wetin you hear
Wetin dem talk
Wetin dem be
Wetin dem talk
Shey you no dey fear
Wetin be there
You come to see me
You no come see there
O2 go eh eh
We go dey shut down
Pull up in a Benz
We go stay dey fire
My men dem dey
Omo no go check am
My mama dey pray for me
E go happen
Ah han han
Girl your body ginger me
I no mind totori me o
Only you dey trigger me
All these girls dem totori me
But you come dey hinder me
Things I hear e dey bother me o
But I no go send ’cause when you smile
I swear e dey scatter me o
Jaiye ori mi
Me I wan dey jaiye ori mi
Make nobody try bother me
Only me know wetin I dey see
Jaiye ori mi
Waiter bring the champagne o
Make my guys dem jaiye o
Me I wan dey shana wole o
Oh yeah
Emi omo ologo
This one na grace no be luck o
Kilometers I don walk o
My mouth no fit talk o
Ah
Omalicha
Enter my umbrella
Omalicha
The one wey dey my radar
Omalicha
Dey scatter my mendulla
Omalicha
Rocking the Bottega
Normally we go shut down the arena
I remember last year before December
Only one girl wey dey for my calendar
Ibadi wey dey change my agenda o
My agenda o
She dey change my agenda o
Ah
I
Written by: Kpamor Upuu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...