album cover
FUN
7
Afro-Beat
FUN was released on October 31, 2025 by C DORPH MUSIC as a part of the album FUN - Single
album cover
Release DateOctober 31, 2025
LabelC DORPH MUSIC
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Credits

PERFORMING ARTISTS
C Dorph
C Dorph
Vocals
T.Smith
T.Smith
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ibiyeye Akorede Saheed
Ibiyeye Akorede Saheed
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Nasir Taiye Muhammed
Nasir Taiye Muhammed
Producer
Mansur Kehinde Muhammed
Mansur Kehinde Muhammed
Producer
T.Smith
T.Smith
Mixing Engineer

Lyrics

I'm living my best
Cause we don't know when e go end
Facing my fears
Because I know say dem no send
Ahead, ahead
We go jaye foreign hundred
I kept manifesting
Cause I know say e go set
No calamity, see I no like stress
See I no fit lie, me I like myself
Me I no dey do wetin pass myself
I can't kill myself
I can't kill myself
No calamity, see I no like stress
See I no fit lie, me I like myself
Me I no dey do wetin pass myself
I can't kill myself
I can't kill myself
We just wanna vibe
We just wanna party
We just wanna have fun
We just wanna party
We just wanna vibe
We just wanna party
We just wanna have fun
We just wanna party
Back to back, to back to sender
No wahala, no agenda
This is my face
No pretender
Bad energy, you can go far away
Na who go love me, nakupenda
Zero panic, no surrender
This is my face
No pretender
Bad energy, you can go far away
No calamity, see I no like stress
See I no fit lie, me I like myself
Me I no dey do wetin pass myself
I can't kill myself
I can't kill myself
No calamity, see I no like stress
See I no fit lie, me I like myself
Me I no dey do wetin pass myself
I can't kill myself
I can't kill myself
We just wanna vibe
We just wanna party
We just wanna have fun
We just wanna party
We just wanna vibe
We just wanna party
We just wanna have fun
We just wanna party
Written by: Ibiyeye Akorede Saheed
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...