album cover
Forever
134
Music
Forever was released on May 22, 2026 by TEEgod as a part of the album Forever - Single
album cover
Release DateMay 22, 2026
LabelTEEgod
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM95

Music Video

Music Video

Lyrics

I know my mate Wey do make am
And I know my set wey don dey ground
Rest in peace popsi, Moses and Emeka
What’s popping in the yonder
It’s been a roller coaster of emotions
Does life really worth all these Tensions
Cus sometimes I am happy
Sometimes am sad
So many questions left unanswered
I dey meditate like imma Buddhist
Light in my soul them no fit mute this
Thanks to my Chi
Wey Dey navigate me
Through places meant to annihilate me
Amma fire
Na only blessings I dey register
Only true stories I dey minister
Why these **** act up like a movie star is unknown
But amma triumphant
Wear big smiles and hide my scars
Patiently waiting for my victory lap
They know man na Stallone like Sylvester
On Gad ah ah
Shea wey go dey forever, ah?
Smile forever
All of my Gees wey dey ride for me
Wey Dey Matter red
Una go guide forever yeah
Bless forever ah
I take pride in my ethics like Aristo
Ikpe ama Onye ya na chi ya so
I paint pictures with words in crystal
Me I no follow for their disco
Me, Amma fire
Na only blessings I dey register
Only true stories I dey minister
Why these **** act up like a movie star is unknown
But amma triumphant
Wear big smiles and hide my scars
Patiently waiting for my victory lap
They know man na Stallone like Sylvester
On Gad ah ah
Shea wey go dey forever, ah?
Smile forever
All of my Gees wey dey ride for me
Wey Dey Matter red
Una go guide forever yeah
Bless forever ah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...