album cover

Press On

284Gospel2017
album cover
Press On was released on September 29, 2017 by Blue Pie Records USA as a part of the album Press On - Single
ReleasedSeptember 29, 2017
LabelBlue Pie Records USA
LanguageEnglish
BPM107
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

The lord is my shepherd
i no go fear
i no go fear ooo
as i dey go
as i dey come
ogbonge baba
na im serve
e no dey sleep
e no dey slumber
almighty father
you be my friend
Because i know say you be my friend
you no go want make i fail
one step at a time
my worry go soon end
press on no give up
christian solider press on
my soul press on
Jehova my provider
Awesome wonder
my redeemer
i troway salute ooo
you be my friend
you prepare a table in the prescence of my enemies
nyafu nyafu nyafu nyafu
you prepare a table in the prescence of my enemies booku booku booku booku
(Repeat)
Anywhere E go
naso so so good e dey do
and everybody know
na good e dey do
naso so wonders Jesus dey do o
shey u know you prepare a table in the prescence of my enemies
nyafu nyafu nyafu nyafu
you prepare a table in the prescence of my enemies booku booku booku booku
(Repeat)
Written by: David Thomas, Joseph Okougbo, Kehinde O. Akinbode, Samson Nnogo, Sunny Steve

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...