album cover
No Games
album cover
No Games was released on July 16, 2026 by Shukubly Inc. as a part of the album No Games - Single
July 16, 2026
LabelShukubly Inc.
LanguageEnglish
BPM97
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Me padi dem all de talk
Say you only lek me for mi money
Lef dem leh dem talk
Wetin de wey sweet pass money
Me nor get dem clock
En a nor get no time for story story
Na you go de ontop
As long as you nor de do me corny corny
Yeah, baby, I don't play no games
Yeah, baby, I don't play no games
Yeah, baby, I don't play no games
I don't play no games
Gyal wey lek money man wey lek body
Five en six bo nor touch am for me
You want make a splash a wan taste you honey
Let dem talk na dem get di sabi
Gyal wey lek money man wey lek body
Five en six bo nor touch am for me
You want make a splash a wan taste you honey
Let dem talk na dem get di sabi
Me padi dem all de talk
Say you only want me for me body
Me nor mind dem talk
Wetin de wey sweet pass me body
Wanduni jejely
When it comes to me do am gently(oh oh)
Norto by gentry me a love you down without no penny
Yeah, baby, I don't play no games
Yeah, baby, I don't play no games
Yeah, baby, I don't play no games
I don't play no games
Gyal wey lek money man wey lek body
Five en six bo nor touch am for me
You want make a splash a wan taste you honey
Let dem talk na dem get di sabi
Gyal wey lek money man wey lek body
Five en six bo nor touch am for me
You want make a splash a wan taste you honey
Let dem talk na dem get di sabi
Na now a see the head pan the case
A gladi say na you na me taste
Norto you heart fos a see wey we meet
So dem nor go blame me if a still focus pan you wase
Something must kill a man tonight
Wan splash all the cash na me hand tonight
A nor really know if e wrong or right
But I'm ready for learn tonight
Written by: Benjamin George, Isatu Bangura
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...