album cover
Pump Action
14
Afro-Beat
Pump Action was released on July 16, 2026 by Shark Nation Records as a part of the album Stay KUL - Single
album cover
Release DateJuly 16, 2026
LabelShark Nation Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM92

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ogheneruemu Emmanuel
Ogheneruemu Emmanuel
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ogheneruemu Emmanuel
Ogheneruemu Emmanuel
Songwriter
David Oghenevwede
David Oghenevwede
Songwriter
Arnold Otomewo Odafe
Arnold Otomewo Odafe
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Lord X
Lord X
Mastering Engineer

Lyrics

No go try me when I pull up with my pump action
Spray garanut with no compassion
Big KIDA pon d mic again
When I pull up with my pump action
Them de dread
Everybody de clear way
Settings tight settings clear
What de happen
Small small children de jump
Wetin de play
Who give them morale wetin de sup
If you can't beat them join them na why dem wan de join us
Hail Mary before I spray make the atmosphere de glorious
Any living thing I see me I go send am go hell too
No be today we de run matters Na area people go tell you
Your otumokpo go run when I pull my trigger
Comot body I fit misfire when I pull tha trigger
Bullet no de finish for my Kala I no need to reload
No be to de carry waka Follow who know road
I be hood boy me i no be foreigner
I'm trigger happy you suppose know na For real na
No mercy
Na fire for fire
Unto say I be star boy na Manya for manya
Na pump action no be pumping machine
As I start to de fire them confirm the machine
Tu Tu Tu gun shot inna d air
I pledge to my country no na my Kala me I pledge
No go try me when I pull up with my pump action
Them know say na we de cause action
Spray garanut with no compassion
No tell me thank you don't mention
No go try me when I pull up with my pump action
They know say na we de cause action
Spray garanut with no compassion
No tell me thank you don't mention
Nobody go fight my battle for me u know say na my fight
Even wen I go wrong just know say na my right
U they ves say I they spend money ogbeni na my life
And am married to this grind na the hustle na my wife
They with ur kolos make I they with my cannabis
Your money for ur colos no go fit foot my Cana bills
If Money they u b gbolos
E no day u b kolo
If music no work for me my next plan na to thief polo
Nothing concern go hard or go home with person wen they gym
Street presidential no b tinibu regime
Orobo kibo kibo I they weigh like 30 kilo
Am a gangster and my pump action is ready to kill o
I no b aje I b area no b the one them take they wash
No money for Cuban the one we buy for street they wash
Give away they for heineken but m rooting for the stars
Carry my pump actions and I'm
Shooting for the stars
No go try me when I pull up with my pump action
Them know say na we de cause action
Spray garanut with no compassion
No tell me thank you don't mention
No go try me when I pull up with my pump action
They know say na we de cause action
Spray garanut with no compassion
No tell me thank you don't mention
Bomboclat pass me the blunt
You know how my matter be
We no be olelefue u wan hear am from my mouth Abi
Lyrics go make you nut you know am from the south Abi
Stubbornness na follow come you Dey forget say men mount Abi
See when I pull up with my pump action
Stand attention arise O compatriot
See anytime me and my gees wan play
Bullet flies we give you better nice gun play
Updated shift abeg see your Cana Dey high me
No forget say my four cousins rough no go DY whine me
Drive you crazy like aboki bike and na me DY the front seat
Catch you for dondonmigos use blow scatter your front teeth
See for the street if you fuck up e no DY sour
If we no see you there we fucking with your father
Kokoko trrrriiiiiiii kakakakaka
We bring in the smoke and this one no be Canada
No go try me when I pull up with my pump action
Them know say na we de cause action
Spray garanut with no compassion
No tell me thank you don't mention
No go try me when I pull up with my pump action
They know say na we de cause action
Spray garanut with no compassion
No tell me thank you don't mention
Written by: Arnold Otomewo Odafe, David Oghenevwede, Ogheneruemu Emmanuel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...