album cover
C&B (CAST & BIND)
album cover
C&B (CAST & BIND) was released on July 24, 2026 by ENERGIZE MUSIC as a part of the album Flames Of A Wildfire
July 24, 2026
LabelENERGIZE MUSIC
LanguageEnglish
BPM179
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Hmm hmm hmm hmm
I cast and bind mamiwota
Devilish power wey dey come for me
Inna the land, deep in the ocean
Up in the mountain, down in the valley
Whether dem hide or in the open
Inside koro, local or foreign
L'ágbára Jesù oga ni mo jẹ jẹ
Tí m bá ti sọ'rọ' niṣe le ma gbọ mi gbọ mi gbọ mi yea
Ah han
Make nobody tell me nothing
Who the Son sets free is free indeed (free indeed)
Say me no go fear nothing
He dey answer when I'm on my knees
Ebelebe for ekwensu
Ogun Ọ'ruún tì sọ'kalẹ' wá
Surely for my sake dem a gather
But I no dey fear cause
I cast and bind mamiwota
Devilish power wey dey come for me
Inna the land, deep in the ocean
Up in the mountain, down in the valley
Whether dem hide or in the open
Inside koro, local or foreign
L'ágbára Jesù oga ni mo jẹ jẹ
Tí m bá ti sọ'rọ' niṣe le ma gbọ mi gbọ mi gbọ mi yea
The genesis of the matter be say
The Lord e try for me
(Try for me)
All of my sins e komot am e make the road clear for me
(Clear for me)
Baba that thing you dey do me when I pray dey sweet for body
(For body)
E tell them say make dem no touch the boy
Cause the boy is anointed oh
Point and kill, Satan finish
On the solid rock wey strong pass concrete
Oh what a feeling spiritual healing
Carry am for head everywhere káàkiri
Hear me now
Launch the attack like a hooligan
Spoil their reggae with my blues
Like Jasmine Sullivan
Swing a sling shot pon the philistian
Omo no dey try jike me cause you know say
I cast and bind, mamiwota
Devilish power wey dey come for me
Inna the land, deep in the ocean
Up in the mountain, down in the valley
Whether them hide or in the open
Inside koro, local or foreign
L'ágbára Jesù oga ni mo jẹ jẹ
Tí m bá ti sọ'rọ' niṣe le ma gbọ mi gbọ mi gbọ mi yea
Written by: Greatman Ademola Takit
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...