album cover
OMW
362
Music
OMW was released on April 3, 2026 by Danzzy as a part of the album OMW - Single
album cover
Release DateApril 3, 2026
LabelDanzzy
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM115

Lyrics

Boi Danzzy!
I Dey on my way
Má lọ́ fara wé
Say them ready block my way
Me no get time for kẹlẹ
But if you give me, I go take oh
Emi ni Undertaker
I no fit pressure myself oh
If I no get, I no get oh
I no fit come kill myself oh
And I get plans for myself oh
'Cause I be young broke boy from the ghetto
Tell me why I no go use my sense oh
'Cause if e burst, na only you dey the circle
And if you check, nobody fi to help you
I dey on my way
Má lọ́ fara wé
Say them ready block my way
Mi ò lè ṣàlàyé
Me no get time for kẹlẹ
But if you give me, I go take
Emi ni Undertaker
No go underrate
I dey on my way
Má lọ́ fara wé
Say them ready block my way
Mi ò lè ṣàlàyé
Me no get time for kẹlẹ
But if you give me, I go take
Emi ni Undertaker
No go underrate
If I dey yarn wetin make sense
Make you raise up your hands
Inna this life wey me come so
Say me no fit relent
'Cause I wan build myself
So me fit be the best
And that is why I say
I no fit pressure myself oh
If I no get, I no get oh
I no fit come kill myself oh
And I get plans for myself oh
'Cause I be young broke boy from the ghetto
Tell me why I no go use my sense oh
'Cause if e burst, na only you dey the circle
And if you check, nobody dey to help you
I dey on my way
Má lọ́ fara wé
Say them ready block my way
Mi ò lè ṣàlàyé
Me no get time for kẹlẹ
But if you give me, I go take
Emi ni Undertaker
No go underrate
I dey on my way
Má lọ́ fara wé
Say them ready block my way
Mi ò lè ṣàlàyé
Me no get time for kẹlẹ
But if you give me, I go take
Emi ni Undertaker
No go underrate
I dey on my way
Written by: Aniemeka Daniel Ifeanyi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...