Şarkı sözleri

Hey I'm D'banj Say na Kayswtich Obodo oyinbo oh oh oh Kanyi na tana Toba turkey Oga bar tender Where the Hennessey Because today I want to jolly She dey make me feel like to spend my money Chukwu gozie mbasi furugi Ha obi mo Ine memo bi gim gim gim Ha obi morning From January to December sosogi Ha obi mo After our wedding obodo oyinbo Ha straight obi mo ha Baby come make we chill This loving is for real You and I Only you and I Ayigewewulu Wewe kwegima Cause a man that findeth a wife Has found a very good thing wa yoma So hold my hands Oya make we dance As we dey celebrate in advance I don turn your number one fan So hold my hands Oya make we dance As we dey celebrate in advance I don turn your number one fan Kanyi na tana Toba turkey Oga bar tender Where the Hennessey Because today I want to jolly She dey make me feel like to spend my money Chukwu gozie mbasi furugi Ha obi mo Ine memo bi gim gim gim Ha obi mo From January to December sosogi Ha obi mo After our wedding obodo oyinbo Ha straight obi mo My baby make you no dey wait No chere kambia Let us celebrate This love wey we dey share My darling dance anyhow you want to Today na your day Me I go dance very well Cuz you don make my day Ebi ebi ru le ebi ebi You will be my baby Ebi ebi ru le ebi ebi You will be my lady Ebi ebi ru le ebi ebi You will be my lady Kanyi na tana Toba turkey Oga bar tender Where the Hennessy Because today I want to jolly She dey make me feel like to spend my money Chukwu gozie mbasi furugi Ha obi mo Ine memo bi gim gim gim Ha obi mo From January to December sosogi Ha obi mo After our wedding obodo oyinbo Ha straight obi mo Chukwu gozie mbasi furugi Ha obi mo Ine memo bi gim gim gim Ha obi mo From January to December sosogi Ha obi mo After our wedding obodo oyinbo Ha straight obi mo
Writer(s): Kehinde Oyebanjo, Austin Divine Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out