Müzik Videosu

Şurada:

Şarkı sözleri

See... For Me there's no Retreat there's no surrendering I'm very sorry Ema binuu You see this music Journey wey we dey so? It's turning me on Kelvin Little Little Some people telling me they feeling me But for my back I hear they yimu yimu Everybody wan be a Family, They want a little Yeah! I see you see you I'm Always on my toes E dey pain me I'm always on my toes E dey pay me I'm always stepping on toes on a daily Love the hating modaf*kas they motivate me If yu know say I no go make am better kill me now (Better kill me now) Sure say you go Love me later better feel me now (John NetworQ) ItesiWaju maje ti wa li Aye yi (Aye) Shay becos of say I fall today, shay dem say I no go blow again? (Aye) Shay becos of all my yesterdays, shay dem say i no go blow again? (Aye) Oh na na na na Oh na na na na 2 (John NetworQ) Na me be that crase wey no dey wear shirt Everybody know me when i drop ma dem dey fear fear Popularly lonely only money on my mind bro I stay true to the hustle like from January to next year See No lemme shout make people gather come Coz If I shout say make dem gather come, E sure say dem go gather come And if they gather come, some body must to cry a river Dem no dey see am buy for Market brother hold ur Liver You know my battles, You've seen my wars If w gat sh*t to settle? you know the scores You know what I'm about, I put my blood I no dey trade that market if na at all at all No be to talk am for mouth Very soon we go know who be the king of the south No be to talk am for mouth Very soon we go know who be the king of the south 3 (General Pype) Me bring dem down like illegal building Its been a long time that I been waiting Greatness busy inna the kitchen cooking Some boys woke the big dog sleeping Don't test me the train is moving Wait fi ya time everyman will succeed Live life Live Life and I give thanks give thanks Every little day me i say Becos some have food and they can't not eat Some got the eyes but they cannot see Life is not a bed of roses Everythin in life is not what it seems Inna everything give GOD the glory Lots' great things Jah Jah have shown me Inna everything give GOD the Glory Me i move triumphantly to me victory Some boy walking on down the road he gat shoe but e no get leg (Aye) And I see some boys with crown and I find out dem no get e head (Aye) Give thanks fi life that u gat Give thanks fi all that u gat Give thanks fi life that u gat Give thanks fi all that u gat
Writer(s): Alexandre Uwaifo, John Coach Oshoma Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out