album cover
Folake
8
Afro-Beat
Folake adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Eagle $igns CM tarafından 13 Şubat 2023 tarihinde yayınlandıSolace - EP
album cover
Çıkış Tarihi13 Şubat 2023
FirmaEagle $igns CM
DilEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM100

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Krediler

COMPOSITION & LYRICS
Nanakumoh Alexander Major
Nanakumoh Alexander Major
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
MorecoreBeats
MorecoreBeats
Producer

Şarkı sözleri

Folake ooh abi na monica ooh
Money nor dey she nor go happy ooh
Folake abi na monica ooh my done burst
Folake ooh abi na monica ooh
Money nor dey she nor go happy ooh
Folake abi na monica ooh my done burst
Baby know say nor be so she go dey
So she try to do all her hustling
One time one time
But if you leave me me fitto faint ooh
Because of you i done Carter Carter
Every all other thing abeg leave all na jare
Because of you i done mesebu every other talk i believe am
Oya talk to me
E get thing wey i never give to you
For your sake
Man work 20miles to your house everyday till the police wanna arrest me
And she dey run ponpon she dey after de doe
Shoddy me i dey for your door
Comot oya open the door make i enter inside
And she dey run ponpon she dey after de doe
Shoddy me i dey for your door
Folake ooh abi na monica ooh
Money nor dey she nor go happy ooh
Folake abi na monica ooh my done burst
Folake ooh abi na monica ooh
Money nor dey she nor go happy ooh
Folake abi na monica ooh my done burst
But i still dey beg you make we run things nor be say i come be pauper
Oya jowo ooh
Have been thinking to love you but you no won gree
Take anything oh my girl i go pay
And how e be shey you go dey with me
I for like to know you people
And she dey run ponpon she dey after de doe
Shoddy me i dey for your door
Comot oya open the door make i enter inside
And she dey run ponpon she dey after de doe
Shoddy me i dey for your door
Folake ooh abi na monica ooh
Money nor dey she nor go happy ooh
Folake abi na monica ooh my done burst
Folake ooh abi na monica ooh
Money nor dey she nor go happy ooh
Folake abi na monica ooh my done burst
Written by: Nanakumoh Alexander Major
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...