album cover
FINE
103
Afro-Beat
FINE adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Independent Artist tarafından 31 Ekim 2023 tarihinde yayınlandıFINE - Single
album cover
Çıkış Tarihi31 Ekim 2023
FirmaIndependent Artist
DilEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM97

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Lunnagram
Lunnagram
Performer
COMPOSITION & LYRICS
SUNDAY DANIEL
SUNDAY DANIEL
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Issybeatzz
Issybeatzz
Producer
Izzy Beatzz
Izzy Beatzz
Co-Producer

Şarkı sözleri

Yeah yeah
Baddest in the Game
Nah nah nah
Come gimmie loving Odo
You gat me falling in love
My body nedi you more
You gat me falling in love
Girl Your body dey make man dey sha manya
Your body causing kassala
Come make we go to Gwagwalada
Girl you dey make me dey para na
You fine,
Your body fine, you fine e like 2 people
Omo You fine
No body gan fit to say you no beautiful
you bad (Oh nor nor)
No other girl fit to do Wetin you fit do
you bad ( oh you bad )
Dem other girl no fit do Wetin you fit do
Come gimmie love
Come gimmie love
You I be wanting o come gimmie love
I nedi more
Me nedi more
Body to body o Loving Odo
Girl Your body dey make man dey sha manya
Your body causing kassala
Come make we go to Gwagwalada
Girl you dey make me dey para na
You fine,
Your body fine you fine e like 2 people
Omo You fine
No body gan fit to say you no beautiful
you bad
No other girl fit to do Wetin you fit do
you bad
Dem other girl no fit do Wetin you fit do
You fine,
Your body fine you fine e like 2 people
Omo You fine
No body gan fit to say you no beautiful
Omo you bad
No other girl fit to do Wetin you fit do
Omo you bad
Dem other girl no fit do Wetin you fit do
Bae Omo you fine
Oh Bebe you bad
Omo say you fine
Ooou Oh Bebe you bad
Baddest in the Game
Written by: SUNDAY DANIEL
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...