album cover
Shine
15
Afro-Beat
Shine adlı parça albümünün bir parçası olarak Ghetto Boy Inc. ONErpm tarafından 24 Aralık 2024 tarihinde yayınlandıAlubarika
album cover
AlbümAlubarika
Çıkış Tarihi24 Aralık 2024
FirmaGhetto Boy Inc. ONErpm
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM103

Krediler

COMPOSITION & LYRICS
Bello Oluwatosin Samuel
Bello Oluwatosin Samuel
Songwriter

Şarkı sözleri

Mo l'ori mi to ye ko ga
But, me i no dey go class
Say I'm lazy and I'm still local
Why they keep hating on me, so bad
So many things wey dey make me sober
But, they still wan' see me sober
Ni mo ba ke pe Jehovah
(Ah-ah,Ah)
Asiko ni o
Ti mi o ti l'owo lowo oh
Wetin cause am, wey I wan go borrow
Some people want make I no ball oh
(Uh-uh)
Them say na time
Say na time
Say when my time come
I go shine
Why, I dey pray God
Ko ma lo pe mo
I swear I go Shine
See I go Shine
I go shine
I go shine, it's just by Time
I swear, I go Shine
I go Shine
Am gonna Shine, when it's my Time
See I go Shine
I go shine
I go shine, it's just by Time
You know I go Shine
O'sure pe mo ma Shine
(Shine, Shine, Shine)
S'ori laiye ta wa yi, padi
Ko s'eni to mo to n ba mu garri
To ba fe masun, oya ta ji
Poverty no be Sardine
Me I'm gonna shine when it's my time
Me I no rush, everyday I grind
Make bad belle, make them feel my rhyme
Jollof Rice no fit sweet without Thyme
Won lo tun gbe si be
From better, turn to best
And Me I no fit rest
Ghetto I represent
Thank God me i no relent
From East to West
Life be like Chess
Omo you gats face am with full chest
Make you sha use sense
To r'aye be like PES
Them say na time
Say na time
Say when my time come
I go shine
Why, I dey pray God
Ko ma lo pe mo
I swear I go Shine
See I go Shine
I go shine
I go shine, it's just by Time
I swear, I go Shine
I go Shine
Am gonna Shine, when it's my Time
See I go Shine
I go shine
I go shine, it's just by Time
You know I go Shine
O'sure pe mo ma Shine
(Shine, Shine, Shine)
See I go Shine
I go shine
I go shine, it's just by Time
I swear, I go Shine
I go Shine
Am gonna Shine, when it's my Time
See I go Shine
I go shine
I go shine, it's just by Time
You know I go Shine
O'sure pe mo ma Shine
(Soji-Ji)
Mo l'ori mi to ye ko ga
But, me i no dey go class
Say I'm lazy and I'm still local
Written by: Bello Oluwatosin Samuel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...