album cover

suDDenly!

404Music2025
album cover
suDDenly! adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak emPawa Africa Music Services Limited tarafından 27 Haziran 2025 tarihinde yayınlandısuDDenly! - Single
Yayın Tarihi27 Haziran 2025
FirmaemPawa Africa Music Services Limited
DilEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

I thought that you wouldn't like me
So I carry my matter and face front
Nothing else dey excite me. (No more no more)
So I carry my mic I sing song
Sudden, sudden, suddenly
Sudden, sudden, suddenly
I realize say I no fit even focus
Sudden, sudden, suddenly
Sudden, sudden, suddenly
I realize say I no fit even focus
As I sit down
Many things for mind
Devil I -Bind
My shima don like me
Wetin I dey find
The loving is divine
Oluwa don design
No need to be fighting
Before I define, Wetin you decide
I dey consider, if you ever liked me?
So I wait behind, I getti all the time
Cause e don be time
To tell you me you like me too
Sudden, sudden, suddenly
Sudden, sudden, suddenly
I realize say I no fit even focus
Sudden, sudden, suddenly
Sudden, sudden, suddenly
I realize say I no fit even focus
Sudden, sudden, suddenly
Sudden, sudden, suddenly
I realize say I no fit even focus
Sudden, sudden, suddenly
Sudden, sudden, suddenly
I realize say I no fit even focus
Written by: Boydelian (Olafimihan Jesutofunmi), King-David Adeboye, Olafimihan Iyanuoluwa Emmanuel

Shazam Alt Bilgi

Dil seç:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Bizi Takip Edin

Loading...