album cover
Adofo
album cover
Adofo adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak WIND VANE MUSIC tarafından 16 Haziran 2023 tarihinde yayınlandıDues
AlbümDues
Yayın Tarihi16 Haziran 2023
FirmaWIND VANE MUSIC
DilEnglish
BPM100
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

Steady for me
Lately I Dey crazy
No other but you my
Fiesta forever
Steady for me
Lately I Dey crazy
No other but you my
Fiesta..
Seeing you like this
Body wey dey cause crisis
My guy wan tap anointing
But I know you won’t like this you won’t like this
Oh baby yeah
Make you try come with me
Make I give you good loving
Make I give you good company
Se na weyo mena
Se na weyo mena
Me se wokawa
Me se wokawa
Baby yeah
Ado, Ado, Ado, Ado, Ado, Ado
Baby adofo
The way you glow
Way you fine baby
Sunshine for your eye baby
Make we wan realize sey
Na you come be my wife ey
I don’t know I don’t know I don’t know I don’t know
What ama do without your love
What ama do without your touch baby yeah
Se na weyo mena
Se na weyo mena
Me se wokawa
Me se wokawa
Baby yeah
Ado, Ado, Ado, Ado, Ado, Ado
Baby adofo
Seeing you like this
Body wey dey cause crisis
My friend wan tap anointing
But I know you won’t like this you won’t like this
Ado, Ado, Ado, Ado, Ado, Ado
Baby adofo
Sean Tizzle
Written by: Oluwaseun Morihanfen

Loading...