Lyrics

... We dey go to Tema to find somebody We dey hia directions so ask somebody So easy to get lost in Tema If you dont live here The communities all dey look the same ooo Going around in squares The habour be different small But that place b huhuuuhu Make stop den ask the sugarcane seller If fit show we lungulungu We dey go to Tema to find somebody We dey hia directions so ask somebody Excuse us guy, e b like we lost Mopɛsɛ mo kɔ he kwan ni nyɛ problem We dey search some macho man by the port. (Aaahhhggggg) Kamabum the killer, Ghana's number 1 macho Eii... So you really wanna know where that macho dey Ɛna monan deda fam awia ketee sei EƐna wonso menhwɛ, wotiriso ayɛ grey Saa macho guy no, port aa ne no fie Just take your left, you see blue kiosk Some kelewele seller dey, den two phone shops Dirty river dey ihn back der, you no fit cross Cos horror dɛnkyɛm dey Dey gee bros Well thank you charley, for your rapid directions, Bye Sɛnea mekaa no no kwan no nyɛ problem He talk say make we go left for the next junction,... Right? Den e dey talk too fast for ma brain to function,... Right Before we left, we should have asked for paper, ... To write We dey go to Tema to find somebody We dey hia directions so ask somebody We dey go to Tema to find somebody We dey hia directions so ask somebody ...
Writer(s): Hugo De Jes Trespalacios Chica Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out