Music Video

Featured In

Listen to Kalakuta Show by Fela Kuti & Afrika 70
ALBUMKalakuta ShowFela Kuti & Afrika 70
Listen to Fela Kuti Essentials featuring Fela Kuti & Afrika 70
PLAYLISTFela Kuti EssentialsApple Music Worldwide
Listen to Inspired by James Brown featuring Fela Kuti & Afrika 70
PLAYLISTInspired by James BrownApple Music Pop

Credits

PERFORMING ARTISTS
Fela Kuti
Fela Kuti
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Fela Kuti
Fela Kuti
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Fela Kuti
Fela Kuti
Producer

Lyrics

KALAKUTA SHOW Make we talk something We never talk before and We dey see am everyday (Ahh... Ohhh... Sh-sh-sh-sh-sh) *Repeat 2x Look de man he dey waka *GAGA GUGU GAGA GUGU *Repeat Hungry dey run for him face *WOKO WOKO WOKO WOKO *Repeat Him pepeye* cap for him head *PEPE PEPE PEPE PEPE *Repeat Him khaki woolen shirt for him body *WULU WULU WULU WULU *Repeat Him trouser dey fly above him knee *YAYA YAYA YAYA YAYA *Repeat The people wey employ da man Give him permit to carry the thing Weh bad Dem give him permit to carry baton Dem give him permit to carry tear-gas Dem give him permit to carry bullet Him fit carry basket for protection too Na so we dey see am every day No so he dey happen every day One day *SATURDAY One day *SATURDAY MORNING The whole thing change One day *5 A.M. One day *NOVEMBER 23 The whole thing change One day *1974 One day- Kalakuta Show One day *SATURDAY One day *SATURDAY MORNING Kalakuta Show *1979 Kalakuta Show Dem make sure dem Use tear-gas, baton & bullet *Repeat Dem use them basket For protection too *Repeat Dem do one thing Dem never do before *Repeat 3x Dem-o hire ... axe-o... dem-o bring... cutlass *DEM-O HIRE... AXE-O... DEM BU-RING... CUTLASS *Repeat under verses: Kalakuta show-o-o Kalakuta show (una na na na na na na na na) Kalakuta Show Babu wire dem-o cut Look fence dem break Look gate dem fall Everybody dey run Look head dem break Look blood him dey flow Kalakuta show o-o Kalakuta show Na na na na na na na Look loya** him dey come **(lawyer) Him he loya him dey come Look loya dem beat Look loya him dey run Look loya him dey run Kalakuta show o-o Kalakuta show
Writer(s): Fela Anikulapo Kuti Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramPath