Lyrics

Abaade mpo Gallaxy move Call me kofi kinaata Sa sa sa sa bɔsoɛ Sa sa sa sa sa My prayer be say make i get money ee Make i feed mummy eh Make i go turn big person eh God go do for me eh My prayer be say make i get money eh Make i feed mummy eh Make i go turn big person eh God go do for me eh I go dey sing Paapapapa Dem go hear Paapapapa Control no apae Paapapapa Ɛhyɛ me ho oo Paapapapa I go dey sing Paapapapa Dem go hear Paapapapa Control no apae oh Paapapapa Ɛhyɛ me ho oo Paapapapa All the soso we dem dey hustle Plenty money we dem dey find Ahoɔyawfoɔ dem pull we down We dey see we no dey mind Awarade eii Everyday i don dey pray Wen money go kam my way If u talk i no dey hear Money dey call me for my brain I'm searcing money for my baby Searcing money for my mummy Ɛnyɛ easy ei But we go keep on dey try My prayer be say make i get money ee Make i feed mummy eh Make i go turn big person eh God go do for me eh My prayer be say make i get money eh Make i feed mummy eh Make i go turn big person eh God go do for me eh I go dey sing Paapapapa Dem go hear Paapapapa Control no apae Paapapapa Ɛhyɛ me ho oo Paapapapa I go dey sing Paapapapa Dem go hear Paapapapa Control no apae oh Paapapapa Ɛhyɛ me ho oo Paapapapa (Kinaata rap) Move on baby My prayer be say make i get money ee Make i feed mummy eh Make i go turn big person eh God go do for me eh My prayer be say make i get money eh Make i feed mummy eh Make i go turn big person eh God go do for me eh I go dey sing Paapapapa Dem go hear Paapapapa Control no apae Paapapapa Ɛhyɛ me ho oo Paapapapa I go dey sing Paapapapa Dem go hear Paapapapa Control no apae oh Paapapapa Ɛhyɛ me ho oo Paapapapa End(Ras Wiki)
Writer(s): Michael Kwesi Tetteh, David Ajewuda, Ransford Ohene Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out