Lyrics

Jay poppit Squeeze tarela record killah Inna the place, just jojo to the world u know I know u see me at the top once upon a time I was in the dust Yeah I started from the bottom but being number one is a must wo I sing like the birds do, I no dey send no dey mock me or wetin dem think Truth be told everything I touch turns into gold yea Say I go go where my papa no go Go where my mama no go yeah I know Baba God will take me there take me thereee Better go follow u as u dey dance to this e go follow u Better go follow u as u dey feel me so e go follow u Better go follow u as u dey dance to this e go follow u Better go follow u as u dey feel me so e go follow u everywhere u go Kpetipe shake am for me like e sheke sheke I wanna see u do the dance okpekete baby Make u do the dance okpekete my o brekete Asamkpete bia nonso biko U are the kind of girl a brother gat to know O girl I wanna see u go go below follow me follow me go o Jejely jejely she feeling my melody, This reggae dancehall thing is rocking steadily Jejely jejely she feeling my melody, This reggae dancehall thing is rocking steadily Baby u go go where your papa no go, Go where your mama no go yea I know Baba God will take u there take u theree Better go follow u as u dey dance to this e go follow u Better go follow u as u dey feel me so e go follow u Better go follow u as u dey dance to this e go follow u Better go follow u as u dey feel me so e go follow u everywhere u go So me say shout-out to my guys dem from day One, I no dey see some other guys am on my way This life u see so na turn by turn make u No use another man clock take set your time U go go where ur papa no go, go where your mama no go yea I know Baba God will take u there take u there I say u go go where your papa no go, Go where your mama no go yea, I know Baba God will take u there take u there Better go follow u as u dey dance to this e go follow u Better go follow u as u dey feel me so e go follow u Better go follow u as u dey dance to this e go follow u Better go follow u as u dey feel me so e go follow u everywhere u go O everywhere u go, e go follow u Better go dey follow follow u Better better better, go dey follow all of us Better better eh e go follow all of us better Abasi Mi o soso buri o Jehovah nissi weko buri o Olohun Oba eshe baba na u dey make better follow person Uwese baba Nana wedo na u dey make better Follow person, better go follow all of us e Just Jojo to the world u know
Writer(s): Ifiok Monday Effanga, Paul Samuel, Udoka Chigozie Oku, Tarela Henry Ekaye Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out