Credits

Lyrics

(It's Young John the wicked producer)
Wetin you go do, you go do?
Wetin you, wetin you, wetin you go do?
Yeah
I say fine, fine girls in the building tonight
African girls in the building tonight
Jamaican girls in the building tonight
I say fine, fine girls in the building tonight
Naija girls in the building tonight
Latino babes in the building tonight
Dem want to shake am oh
(Shake am oh)
Wine am oh
(Wine am oh)
Roll am oh
(Roll am oh)
I say dem want to shake am oh
(Shake am oh)
Wine am oh
(Wine am oh)
Roll am oh
(Roll am oh)
Baby na one for the show
Get money, get that dough
Bad girl let them know
Shake it like woh
You dey make my head dey spin oh
Yes, you dey do me my thing oh
Way you shake that thing oh
Oya make that thing go
Badukadonka
Badukado
Badukadonka
Badukadonka
Shock me like light fire
Hot like fire
My desire
Kí ló gbẹ́ ṣ'àyà?
Òn jà mí làrá!
Òn jó mí làrá!
Men, she dey wine oh
Say she no dey tire
I say fine, fine girls in the building tonight
African girls in the building tonight
Jamaican girls in the building tonight
I say fine, fine girls in the building tonight
Naija girls in the building tonight
Latino babes in the building tonight
Dem want to shake am oh
(Shake am oh)
Wine am oh
(Wine am oh)
Roll am oh
(Roll am oh)
I say dem want to shake am oh
(Shake am oh)
Wine am oh
(Wine am oh)
Roll am oh
(Roll am oh)
(Tiwa Savage)
Wetin you go do, you go do?
When I start to dey shake my bum-bum for you
I bounce it for you, ah
I know say you go like to make a move
So make a move
You messing with the baddest bitch in the whole club tonight, yeah
So come make I rewind the body for you, uh-uh
This your feelings dey feelings for two, uh-uh
Makes me walangolo galala
Baby walangolo galala
Tó ba n'owó baby mà jó
Roboskeke roborobo
Make me walangolo galala
Baby, walangolo galala
I see fine, fine girls in the building tonight
African girls in the building tonight
Jamaican girls in the building tonight
I see fine, fine girls in the building tonight
Naija girls in the building tonight
Latino babes in the building tonight
Dem want to shake am oh
(Shake am oh)
Wine am oh
(Wine am oh)
Roll am oh
(Roll am oh)
I say dem want to shake am oh
(Shake am oh)
Wine am oh
(Wine am oh)
Roll am oh
(Roll am oh)
Bad girl, let them know
Shake it like woh
Wetin you go do, you go do?
When I start to dey shake my bum-bum for you
I bounce it for you, ah
Badukadonka
Badukadon
Badukadonka
Badukadonka
Badukadonka
Badukadon
Badukadonka
Badukadonka
instagramSharePathic_arrow_out