Lyrics
Eooo i be ur number one choise
I Make ur Body rejoice ooh
I no fit make all dis noice ooh
Eoo Eoo
Eoo i be ur number one choice
i Make ur Body rejoice ooh
Keep raising ur voice ooh
Eoo Eoo ooh
Omo ele gbo na
I no dey talk to much NO
I keep it on a Low Low
I no dey talk too much NO
Not a real fan of love & romance
But with u my heart beats like a drum
Make me mad with that criminal Dance
Make we chat
U na gimme a chance
BAD Belle dem a hating on me
Wicked mind talking Shit about me
Let dem hate let talk as they want ooh
All of dem, dem envy our love ooh
Aaa omoge Come home with me
Aaaaaw ba mi lo le
Aaa omoge shake ur Body
Aaaaaw ba mi sere
Eooo i be ur number one choise
I Make ur Body rejoice ooh
I no fit make all dis noice ooh
Eoo Eoo
Eoo i be ur number one choice
i Make ur Body rejoice ooh
Keep raising ur voice ooh
Eoo Eoo ooh
As u see me so
*I dey manya For ur matter,
*I dey craze For ur matter
*I go kill For ur matter
-OMOGE
*in my hood no 1 badder
As Long as u with me, Girl
*GBAGBE OSHI
NO More play play For me
*GBAGBE OSHI
U Go born my pikin ooh
*GBAGBE OSHI
I MUST bow to my Queen
*GBAGBE OSHI
Anything u want baby
*I Go do
EVERYTHING i got baby
*Na For u
Everybody dem a take u For a fool
Cause u love me
Omo Ebony loves u too
Eooo i be ur number one choise
I Make ur Body rejoice ooh
I no fit make all dis noice ooh
Eoo Eoo
Eoo i be ur number one choice
i Make ur Body rejoice ooh
Keep raising ur voice ooh
Eoo Eoo ooh