Lyrics

I don't like what you are doing You always giving me excuses Im always taking care of the children All you know is music music I hate you Eh Odo yewu Wettin be the matter As you day cry for ma head I day hope say no be belle why you carry Mommy ooouu wunyemo See I dey love you for a long long time and I never go dey give up on the love I go buy designer baby Call you my miss malaika baby Anything that you want ma baby You no go suffer for this life again Ferrari for my lover Gucci shoe for my lover Company for my lover Dollar bill for my lover Agusi for my lover Eworkple for my lover Agbame dadi for my lover yeah yeah Plenty fish for my lover As I day grind grind grind for you my love No do gra gra for me oo why You for dey wine wine wine for me my love Beauty sent from above Odo yewu bra bra bra yenkor Mentie nie nie nie omu ka o Bra bra bra yenkor Mentie nie nie nie omu ka o Va midi akple kple akpa detsi Ne mie worvor miadu shaku shaku ma baby Mumu fe dome mebe nyade li Come closer and see wettin I getti From Ghana to Naija na me get the banger Keep straight with me no come do me yanga Bad belle energy take far away from me Ma baby come chop ma ma money all Ferrari for my lover Gucci shoe for my lover Company for my lover Dollar bill for my lover Agusi for my lover Eworkple for my lover Agbame dadi for my lover yeah yeah Plenty fish for my lover Babe mii hwe bo tsɔ Kɛɛ mini sane nɔɔni mmhm You know the job dey over me but your body I dey want sleep hmm Love dey sweet hewɔ ikuɔ niɛ Cos minyɛɛ mashi bo And I want take you away with me Gucci on a Monday And go to Mass on a Sunday yh Plaster for your heart ooh Sorry for your stress ooh Homes to your heart ooh How many times I break your heart baby? Sorry for your stress Plaster for your heart ooh Look me in the eyes ooh Tell me say you no dey miss me yeah Ferrari for my lover Gucci shoe for my lover Company for my lover Dollar bill for my lover Agusi for my lover Eworkple for my lover Agbame dadi for my lover yeah yeah Plenty fish for my lover Oh love put am or my head Wettin be your matter make you put am for my head Oh girl put am or my head Wettin be your matter make you put am for my head Oh put am or my head Wettin be your matter make you put am for my head Oh girl put am or my head Wettin be your matter make you put am for my head
Writer(s): Paul Nii Amu Andrew Darko, Raphael Camidoh Attachie Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out