Music Video

Rashelle Blue - My Thing (Official Video)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Credits

PERFORMING ARTISTS
Rashelle Blue
Rashelle Blue
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Marger
Marger
Composer
RR
RR
Songwriter

Lyrics

Rashelle sugar Bad Bad Bad Bad them say them bad But girl me not see nona dem Loud loud loud loud them say them loud Buh when we dey ibi now I hear dem I see say nobody bad oh I do my thing I dey fly oh Buh me not know why demma hating on me Yeah yeah yeah I dey do my thing dem dey watch me I don't know why dem dey envy Dem forget ibi God Wey dey bless me I laugh, me I laugh them I dey do my thing dem dey watch me I don't know why dem dey envy Dem forget ibi God Wey dey bless me I laugh, me I laugh them Me adey do my thing oh I laugh, me I laugh them Demma go talk plenty I laugh, me I laugh them Me I dance guara guara I laugh, me I laugh them Do my thing oh I laugh, me I laugh them Demma go talk plenti I laugh, me I laugh them Me I dance shaku shaku I laugh, me I laugh them From a long time me see them Them wonder why me I laugh them From a long time bad girl tear chain Somebody tell them Me too bad for them yeah Some gyal demma talk talk talk But the last time me check them wak wak wak Everyday I see dem nah cha cha Nona dem girl there bad bad bad girl If you no know me you go know me From a long time we making dem story Nona dem girls can't contest me Tell them me a badder than them Bad gyal inna me corner If ibi no me then ibi woana Tell all of them we coming to rada Ago drink Alla dem like asana Bad gyal inna me corner If ibi no me then ibi woana Tell all of them we coming to rada Ago drink alla them like asana Yeah eh I dey do my thing dem dey watch me I don't know why dem dey envy Dem forget ibi God Wey dey bless me I laugh, me I laugh them I dey do my thing dem dey watch me I dont know why dem dey envy Dem forget ibi God Wey dey bless me I laugh, me I laugh them Me adey do my thing oh I laugh, me I laugh them Demma go talk plenty I laugh, me I laugh them Me I dance guara guara I laugh, me I laugh them Oyoyo do my thing oh I laugh, me I laugh them Demma go talk plenty I laugh, me I laugh them Me I dance shaku shaku I laugh, me I laugh them Bad gyal inna me corner If ibi no me then ibi woana Tell all of them we coming to rada Ago drink Alla dem like asana Yeah eh Bad gyal inna me corner If ibi no me then ibi woana Tell all of them we coming to rada Ago drink Alla dem like asana Yeah eh I dey do my thing dem dey watch me I dont know why dem dey envy Dem forget Ibi God Wey dey bless me I laugh, me I laugh them I dey do my thing dem dey watch me I don't know why dem dey envy Dem forget ibi God Wey dey bless me I laugh, me I laugh them Me adey do my thing oh I laugh, me I laugh them Demma go talk plenty I laugh, me I laugh them Me I dance guara guara I laugh, me I laugh them Oyoyo do my thing oh I laugh, me I laugh them Demma go talk plenty I laugh, me I laugh them Me I dance shaku shaku I laugh,me I laugh them Me I adey do my thing oh Its rashella blue Me I dance guara guara.
Writer(s): Barry Alan Gibb, Maurice Ernest Gibb Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out