Lyrics

My heart e dey by your side Many many things I pray for you When dem talk sey casting down Loke loke na him e dey for you yeah See my love for you no go die I got you always on my mind Ebun lo je eleye biye You shine so bright like a diamond yeah Nliga liga liga eh Ko ma lo be Jupan jupan e Sha ma lo be ee I wish you peace I wish you joy I wish you happiness And I wish you good life I wish you peace I wish you joy I wish you happiness And I wish you good Life Mean so much you mean Mean so much to me From my heart I'm gonna pray from my heart For you Mean so much you mean Mean so much to me From my heart I'm gonna pray from my heart I say blessing lojo jumo eh Favour lojojumo Oreofe lojo jumo Ayo lojojumo o I say blessing lojo jumo eh Favour lojojumo Oreofe lojo jumo Ayo lojojumo o Nliga liga liga eh Ko ma lo be Jupan jupan e Sha ma lo be ee I wish you peace I wish you Joy I wish you happiness And I wish you good Life I wish you peace I wish you Joy I wish you happiness And I wish you good Life
Writer(s): Odeniyi Oluwatobi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out