Lyrics

I know you stressing Life can be so depressing Facing your hustle and you always want to be free I know you stressing Life can be so depressing Facing your struggles and you always want to be free Yawa no dey - yawa no dey Time no dey - time no dey Yawa no dey - yawa no dey Time no dey - time no dey Person wey don try E ge money wey don dey pile Na him body dey tell am Even rich man dey cry E dey work for 9 to 5 Traffic from 5 to 9 No be say e get 9 lives Seat still wanna feel alright Dont you worry Things go be alright Ko de romo to gbera le Everything na inside life Dont you worry Things go be alright Bo romo to gbera le Everything na inside life I know you stressing Life can be so depressing Facing your hustle and you always want to be free I know you stressing Life can be so depressing Facing your struggles and you always want to be free Put yourself in the shoes Of a man without shoes and you will feel the cruise If dem tell you say na one man trash be another man treasure It is true You want to make am for this place You have to be running the right race Everybody dey for him own pace o Dont you worry Things go be alright Ko de romo to gbera le Everything na inside life Dont you worry Things go be alright Bo romo to gbera le Everything na inside life I know you stressing Life can be so depressing Facing your hustle and you always want to be free I know you stressing Life can be so depressing Facing your struggles and you always want to be free Yawa no dey - yawa no dey Time no dey - time no dey Yawa no dey - yawa no dey Time no dey - time no dey
Writer(s): Oredope Peace, Adeyinka Adepoju Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out