Lyrics

Wassup wassup wassup Poverty don leave me final bus stop I be the small boy but now I don boss up Bros J swag wan be like say I pompous Wassup wassup wassup Poverty don leave me final bus stop I be the small boy but now I don boss up Bros J swag wan be like say I pompous I don pompous, I don pompous Me I too blow in fact I don pompous I don pompous, I don pompous Me I too blow in fact I don pompous I don pompous, I don pompous Me I too blow in fact I don pompous I don pompous, I don pompous Me I too blow in fact I don pompous Haters yeah I dust off, dust off, dust off I leave my enemies for back leave them for junction Dem dey vex say I dey for every function Na the grace wey I dey, by his unction Bet on me to lose na so your game throway e don cut These days I dey ball like say na walcott Dem dey look for me for back my brother me I dey front Na Saturday me I don dress to dey go church Ah ahhhh Wassup wassup wassup Poverty don leave me final bus stop I be the small boy but now I don boss up Bros J swag wan be like say I pompous Wassup wassup wassup Poverty don leave me final bus stop I be the small boy but now I don boss up Bros J swag wan be like say I pompous I don pompous, I don pompous Me I too blow in fact I don pompous I don pompous, I don pompous Me I too blow in fact I don pompous I don pompous, I don pompous Me I too blow in fact I don pompous I don pompous, I don pompous Me I too blow in fact I don pompous Ayah caramba This life I cannot suffer Original one, me original master Devil too do, then his head I a bust ah! March am! March am! Like I'm a solja This year say we takin ova Fill my cup untill it runneth over Adversity I climb over Dust the pettiness off ah a man shoulder (Like) Wassup wassup wassup Poverty don leave me final bus stop I be the small boy but now I don boss up Bros J swag wan be like say I pompous Wassup wassup wassup Poverty don leave me final bus stop I be the small boy but now I don boss up Bros J swag wan be like say I pompous I don pompous, I don pompous Me I too blow in fact I don pompous I don pompous, I don pompous Me I too blow in fact I don pompous I don pompous, I don pompous Me I too blow in fact I don pompous I don pompous, I don pompous Me I too blow in fact I don pompous
Writer(s): Aima Daodu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out