Lyrics

Money speaking money stops nonsense Girl demma undress Girl demma undress... Money dey complex When I step in the money dey Money speaking money stops nonsense Girl demma undress Money dey complex When I step in the money dey Ah me si Back in days oh Dem no look eh my face oh yay yay yay Back in days oh Dem no call eh my name oh yay yay yay Ah me si Back in days oh Dem no look eh my face oh yay yay yay Back in days oh Dem no call eh my name oh yay yay yay I go show you money stop nonsense The money we dey chuck dem dey take benz Before you run one ponobiom run ten Opoor I be the booty license Fine girl will you be the condo Ghana girl when you date me i no dey wan go Yeah Me and you wey we go run go You go see say money stop nonsense Ah me si Back in days oh Dem no look eh my face oh yay yay yay Back in days oh Dem no call eh my name oh yay yay yay Ah me si Back in days oh Dem no look eh my face oh yay yay yay Back in days oh Dem no call eh my name oh yay yay yay Money speaking money stops nonsense Girl demma undress Girl demma undress... Money dey complex When I step in the money dey Money speaking money stops nonsense Girl demma undress Money dey complex When I step in the money dey Ah me si Back in days oh woiiiii Dem no look eh my face (Dem no look eh my face) oh yay yay yay Back in days oh Dem no call eh my name oh yay yay yay Ah me si Back in days oh woiiiii Dem no look eh my face (Dem no look eh my face) oh yay yay yay Back in days oh Dem no call eh my name oh yay yay yay Girl demma undress me Girl demma undress Money dey complex When i step in the money dey
Writer(s): Solomon Antwi, Daniel Odum, Ugly It Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out