Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Neken Chuwang
Neken Chuwang
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Neken Chuwang
Neken Chuwang
Songwriter

Lyrics

Ah ya ya eh Ah ya ya eh ya woah oh u oh woah Ah ya ya eh Ah ya ya oh ah oh oh oh You see this life wey we dey Na only God get the final say So make you no dey laugh anybody today Because tomorrow their level fit change So Respect everybody Do good to everybody No look down on anybody, body, body Respect everybody Do good to everybody No look down on anybody No condition is permanent House boy today fit be oga tomorrow No condition is permanent Person wey dey trek today fit drive tomorrow No condition is permanent Person wey dey hustle today e fit bubble tomorrow yeah No condition is permanent See no condition is permanent eh eh No condition is permanent Eh Housegirl today fit be madam tomorrow No condition is permanent Person wey dey trek today fit drive tomorrow No condition is permanent Person wey dey hustle today e fit bubble tomorrow yea No condition is permanent Eh No condition is permanent eh eh No condition is permanent *fade* Because you no get today No mean say forever you go dey without Put your hope in God And make you no dey doubt Life na turn by turn o And your turn dey come o E fit to take long o But your turn dey come Meanwhile Respect everybody Do good to everybody No look down on anybody, body, body Respect everybody Do good to everybody No look down on anybody yeah No condition is permanent You see, houseboy today fit be oga tomorrow No condition is permanent Person wey dey trek today e fit drive tomorrow No condition is permanent Person wey dey hustle today e fit bubble tomorrow No condition is permanent No condition is permanent eh eh No condition is permanent You see housegirl today fit be madam tomorrow No condition is permanent Person wey dey trek today e fit drive tomorrow No condition is permanent I say person wey dey hustle today e fit bubble tomorrow No condition is permanent Oh woa oh oh No condition is permanent eh eh No condition is permanent
Writer(s): Neken Agape Chuwang, Neken Chuwang Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out