Lyrics

Ahhh, skoto skoto kpa kpa kpa kpa Kpa kpa This beat dey do me something E dey do me something This beat dey dey do me something Make we go now 1 2 3 Make I tell u some story One day I met Fo kwame He talk me say he dey feel my vibe So he get aah he go date me Now who go fit to resist Such a fine boy like this I take am world cup, my number 1 Like Ronaldo and Messi Imagine aIl the loving I give am This guy take am for granted Na I dey feel so unwanted You dey bell am kraa no dey Answer Who do you think you are? To come and play with my heart I no get time for kyekyekule So I bore wey I talk am say I no go bleed over your case oh Cos you know say I love you You know say I love you Me I no go stress about your case Oh Cos you know say I love you You know say I love You That be why you dey do me Skotokpa That be why you dey do me Skotokpa That be why you dey do me Skotokpa eh eh Cos you know say I love you You know say I love you eh eh Lɔlɔ vavã de le makɔ nawò baby But you saf you no dey care You saf you no dey care Lɔlɔ xɔasi de le matsɔ nawò Sweetie But your attitude dey bore Ony3 aye sɔɔ Imagine aIl the loving I give am This guy take am for granted Na I dey feel so unwanted You dey bell am kraa no dey Answer Who does he think he is To come and play with nyʒdzi I no get time for kyekyekule If them take do you tell them say I no go bleed over your case oh Cos you know say I love you You know say I love you Me I no go stress, about your case Oh Cos you know say I love you You know say I love You That be why you dey do me Skotokpa That be why you dey do me Skotokpa That be why you dey do me Skotokpa eh eh Cos you know say I love you You know say I love you That be why you dey do me Skotokpa, over your case oh That be why you dey do me skotokpa,sake of I love you That be why you dey do me Skotokpa, about your case oh Cos you know say I love you You know say I love you That be why you dey do me Skoto skoto kpa kpa kpa kpa kpa Kpa Do me skoto skoto kpa kpa kpa Kpa ajei Bounce to the skoto skoto kpa kpa Ajeii kpa kpa kpa kpa Make we do the skoto skoto kpa Kpa ajeii eeh
Writer(s): Frederick Awudey Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out