Listen to Ifegadinma by Eastern Vybz

Ifegadinma

Eastern Vybz

Afro-Beat

102 Shazams

Music Video

Ifegadinma
Watch {trackName} music video by {artistName}

Credits

PERFORMING ARTISTS
Eastern Vybz
Eastern Vybz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Chiekezie Umeh
Chiekezie Umeh
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Calliemajik
Calliemajik
Producer

Lyrics

Ya kpotuba Ya kpotuba Ya kpotuba Ya kpotuba Ya kpotuba Majik, onye igba Everybody get wetin wey dey worry them Everybody get wetin wey dey stress them Onye obula get wetin beat their obi gbim gbim gbim Gbim gbim gbim iyee Some days o na-adi ka i putalu olili Some days o na-adi ka i putalu nkiili Some days o na-adị ka i putalu oginidi oh So many people stuck in their own melancholy oh wo wo No matter what try to keep your positivity oh I really find peace when I dey with family oh My obikality is my chukwukality O gbajuo doro me I start to pray for energy oh lo lo Mind wetin you tell yourself Nwanne make you mind wetin you yarn yourself Okwa onye kwelunu chi ya ekwelu I nugokwo? Vibe No matter where you dey for life No matter where you dey tonight oh Ifegadinma oh, brother Ifegadinma oh No matter where you dey for life No matter where you dey tonight oh Ifegadinma oh, sister Ifegadinma oh Ifegadinma I ga ebu uzo kwete we tinye olu na-alu O ga abalu gi Some days you find yourself be like say you dey for Spain But you know say the S is silent oh Some days e be like say You no fit work your brain But matakwana Chineke is present oh Okwa mu na chim so Okwa mu na chim so Any place me I enter say the grace follow go I see my people praying for a better tomorrow So many people craving for a life without sorrow Iye Anyhow e be make you no off yourself Abobby make you stand up oh No give up oh, mpa Ifegadinma No matter where you dey for life No matter where you dey tonight oh Ifegadinma oh, brother Ifegadinma oh No matter where you dey for life No matter where you dey tonight oh Ifegadinma oh, sister Ifegadinma oh Obi ga esi gi ike I na - anu? Hehehehehe East odogwu Na am Ifegadinma oh brother Ifegadinma oh Ifegadinma oh sister Ifegadinma oh Ifegadinma oh mummy Ifegadinma oh Ifegadinma oh mpa Ifegadinma oh Hehehe Ise Ise Ise Ise Ise Vibe! Eastern
Writer(s): Chiekezie Umeh Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramPath