Lyrics

Make you come join SMAN ohhhhh Jejely, jejely I live my life, live my life I no dey spend anyhow No dey treat my account anyhow If i say i no get, (I no get) No reason say i dey lie, forget Na the same thing make me run from Bridget (Bridget) You no sabi wetin dey my pocket Ooooohhhh Tell me what you want No be do or die I will see what i can do Ohhhh nono no You don hear small "I Love You" You want to buy "point and Kill" And i'll csee what i can do Ohhhh nono no I don Join SMAN ohhh Make you come join SMAN ohhh I no dey promise ohh But I'll see what i can do I cannot kill mysef But I'll see what i can do I have to ask oga But I'll see what i can do I cannot kill mysef But I can see what i can do
Writer(s): Brian Okorie Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out