Listen to Ginger Me by Skannah

Ginger Me

Skannah

Dance

371 Shazams

Lyrics

Skan on it... I got a thing for you Anytime Adey see you Adey go like O baby let's shanku Girl your love wey Dey put me on hard drive This thing you dey do Girl Anofit lie obaa Yaa Anogo play you fool And anogo lie Cah you ginger me odo o Girl you ginger me well and anogo lie Dance bo bo bo bo o Be my ride or die girl anogo lie Ginger me odo o Girl you ginger me well and anogo lie Dance bo bo bo bo o Be my ride or die girl anogo lie Kpa kporo kpa Shake your body girl bend over Wine your body like a turnover Aunty cony see my cassa sa va ye Many times you tell me to wait You scatter my brain Foleke your something is driving me insane Insane insane is driving me insane Foleke your something is Girl anofit lie anofit lie body o jeje This thing dey blow my mind blow my mind body o yeah yea Girl anofit lie anofit lie body o jeje This thing dey blow my mind blow my mind blow my mind yea Cah you ginger me odo o Girl you ginger me well and anogo lie Dance bo bo bo bo o Be my ride or die girl anogo lie Ginger me odo o Girl you ginger me well and anogo lie Dance bo bo bo bo o Be my ride or die girl anogo lie I got a thing for you Anytime Adey see you Adey go like O baby let's shanku Girl your love wey Dey put me on hard drive This thing you dey do Girl Anofit lie obaa Yaa Anogo play you fool And anogo lie Cah you ginger me odo o Girl you ginger me well and anogo lie Dance bo bo bo bo o Be my ride or die girl anogo lie Ginger me odo o Girl you ginger me well and anogo lie Dance bo bo bo bo o Be my ride or die girl anogo lie Girl anofit lie anofit lie body o jeje This thing dey blow my mind blow my mind body o yea yea Girl anofit lie anofit lie body o Je je This thing dey blow my mind blow my mind blow my mind yea Cah you ginger me odo o Girl you ginger me well and anogo lie Dance bo bo bo bo o Be my ride or die girl anogo lie Girl you ginger me odo o Girl you ginger me well and anogo lie Dance bo bo bo bo o Be my ride or die girl anogo lie Yeah
Writer(s): Robert Sowah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramPath