Lyrics

Chairman, Chairman Wa sei bebia Champion Woske When I no get money Nobody dey for me Now they wan to gum body But me ano care, me I just want to jolly Girls wan twerk for daddy Dem dey call me honey But me ano go fall for that thing Cause I know, it's all about the money Forgetee, Money dey Where you wan go, it's a holiday No yawa, money dey E full ground, money dey Na money be respect The only reason, you go call underage big boy Abi wetin you expect You can't start the party until jaystifla come Dem be calling me Zaddy All the girls, dem be calling me Zaddy Dem be calling me Zaddy All the girls, dem be calling me Zaddy Dem be calling me O.G All the boys, dem be calling me O.G Dem be calling me O.G All the boys, dem be calling me O.G Money, Owo, Kudi, Sika Ego, L'argent, Moolah, Paper Nana Shika, I'm that nigga Forgetee price chale Anajo Wei di3, Y3n da Change the frequency If they ain't talking cheddar The money loud So mi n ti nie wo ka Where dem girls dey Theresa, Kezia Chale, go bring them with that Bentayga All the bottles on me, trips on me, Bills on me, don't you worry Put that booty on me Wine slowly Oh, na your fault if you don't KNOW me Woske Dem be calling me Zaddy All the girls, dem be calling me Zaddy Dem be calling me Zaddy All the girls, dem be calling me Zaddy Dem be calling me O.G All the boys, dem be calling me O.G Dem be calling me O.G All the boys, dem be calling me O.G Forgetee, Money dey Where you wan go, it's a holiday No yawa, money dey E full ground, money dey I say money dey Where you wan go, it's a holiday No yawa, money dey Herh Money dey O.G Dem be calling me Zaddy All the girls, dem be calling me Zaddy Dem be calling me Zaddy All the girls, dem be calling me Zaddy Dem be calling me O.G All the boys dem be calling me O.G Dem be calling me O.G All the boys dem be calling me O.G Ego, L'argent, Moolah, Paper Nana Shika, I'm that nigga All the bottles on me, trips on me Bills on me, don't you worry Put that booty on me Wine slowly Oh, na your fault if you don't know me Woske
Writer(s): Boluwatife Akinloye Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramPath