Lyrics

Say this one go shut shut shut down the club Oh shut shut shut shut down Who wan come knock knock knock pon me door Some like the show some like the lowkey Some are woke some are still jonsin And some are broke but them still boasting Horsepower move and some dey donkey Stay fresh Even under pressure Likkle boy dem ah take ah lecture As we cash out in every other sector She wonder why my doings dey affect her But the thing ah continental Call me a Senior Man Senior Man Do something like a Senior Man Senior Man Make moves like a Senior Man Talk like a Senior Man Call me me a Senior Man If you dey look you better look me like a Senior Man Approach me like a Senior Man Respect me like a Senior Man yeah yeah Senior Boy you know say as it stands Now you be Senior Man Show ya boys love na make we carry spoil body Credit alert Don change the movement You don't know how e dey do dem You don't know wetin dey do dem Wetin dey sup wetin dey sweet dem You no go ever know so And so me say if you dey do give away but your family no dey okay u no be Senior Man So take it easy no forget If na package or manage you do it like a Senior Man Call me a Senior Man Senior Man Do something like a Senior Man Senior Man Make moves like a Senior Man Talk like a Senior Man Call me me a Senior Man If you dey look you better look me like a Senior Man Approach me like a Senior Man Respect me like a Senior Man yeah yeah Call me Mr. Fantastic Murderer VillageBoy Don cast it murderer Make d Dj dem slam it So make d girl dem slap it Slam pon it whine pon run pon it Do what you do make I sign pan it Make d girl ah grind pon it Whine pon it grind pon it Call me a Senior Man Senior Man Do something like a Senior Man Senior Man Make moves like a Senior Man Talk like a Senior Man Call me me a Senior Man If you dey look you better look me like a Senior Man Approach me like a Senior Man Respect me like a Senior Man yeah yeah Kelechi Ihaenachor na Senior Man Qpapa na d Senior Man Nyesome Wike is a Senior Man Otwenty is a Senior Man Mike Adenuga be Senior Man And Sarmyfire you be Senior Man Apollos Church you be Senior Man Squeeze Tarela is ah Senior Man Ifanyi Ugba you be Senior Man And Paulo you be Senior Man All of my guys dem be Senior Man Mr. Dj you be Senior Man Uh na uh na na Chaw
Writer(s): Emmanuel Iyke Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out