Lyrics

Pray for me Mommy just dey pray for me Pray for me Ki awon Aye ma gba kadara mi Pray for me Mommy just dey pray for me Pray for me I be ghetto boy Money never dey Everyday we dey hustle for the pay Get down on my knees and pray Baba Fi Ashe si eleda ma sun Make you show me the way So many men dey for the race And so many dey Wey don loose their way Ko easy Lori titi And na so e dey go for my city Bobo hustle Nye Gon Gon Ni ko ko o o so Ma lo Le if them call you ole One day na one day Orimi ajasopke Everything wey I want I go get am in double Abi you know believe Say you self you go bubble Na money I dey find I no find trouble Make you no go block my way I'm a moving train If you believe make you follow me say So If you no want any quanta Carry your kaya Make you comot for my matter Don tey wey I dey for kalakuta aaih So If you no want any quanta Carry your kaya Make you comot for my matter Get plenty men wey dey kalakuta Them ready die die die die for the matter heeey Time Brother say na time Time Time go tell Wetin I go be Wetin you go be Wetin we go be Time Time go tell Time go tell Asiko lo ma so Asiko lo ma so Time Time go tell Wetin I go be Wetin you go be Wetin we go be Time Just because your padi no get Make you no go downgrade Nobody wey no tomorrow Ask well nobody wey no dey borrow Dangote still dey owe she you no know Brother tell me she you no know Look in the mirror I'm nothing but a reflection of your self All we need is one love If I love you brother make you love me back I no say I no get But the little that I have I'm willing to share with you Break bread with you I no mind if I no bellefull As long as you dey ok and I dey ok Then it ok Oluwa gbemi soke Bi ti davido adeleke Kin Le wa ok Keni kor Kun Le ma damiduro Gbemi soke kin Le wa ok And is ok If you believe Make you follow me say Asiko Lo ma so Asiko Lo ma so
Writer(s): Arinze Omeje Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out