Lyrics

Isioma come to me yeah Cos you know you need me I be the cure to your sickness Oya wa gba treatment I don blend you like whiskey She wants to know the secret She say wetin you gimme chop I wanna know ooouuu I dey burst her mind I dey burst her brain She say She no fit understand When I dey her side She say not again I dey burst her mind I dey burst her brain girl She no fit talk again no She don't understand now She wanna know Don't play with my My emotion Shey na true love abi na lie Cos my emotion, no be toy Don't play with my My emotion Tell me, tell me now Cos my emotion, no be toy I just wanna understand Why you no pick my call You talk sey you dey With your friends Say you dey out dey ball I dey follow you Watch telemundo Look back look back Why you come dey form Like bad commando I dey burst her mind I dey burst her brain She say She no fit understand When I dey her side She say not again Don't play with my My emotion Shey na true love abi na lie Cos my emotion, no be toy Don't play with my My emotion Tell me, tell me now Cos my emotion, no be toy Emotion my emo Emotion my emo Emotion my emo My emo oh my emo Emotion my emo Emotion my emo Emotion my emo My emo oh my emo
Writer(s): Taiwo Olowu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramPath