album cover
Matter (Remix)
4,802
Hip-Hop/Rap
Matter (Remix) was released on August 24, 2021 by Spyki as a part of the album Matter (Remix) - Single
album cover
Release DateAugust 24, 2021
LabelSpyki
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM82

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kolaboy
Kolaboy
Performer
Spyki thm
Spyki thm
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Spyki thm
Spyki thm
Composer

Lyrics

[Intro]
I say them call me Spyki (Ọdịa)
Matter no go cast, matter no go cast oh
I dey pray to God, my matter no go cast oh (Monster)
Matter no go cast, matter no go cast oh
I dey pray to God, my matter no go cast oh
(Oh my Gosh, it's Kelvin Deezy production)
KolaBoy
Ring, ring, ring, ring, hello mummy
Mama, biko, make you pray for me
This hustle dey tire me
This work e dey suffer me
For this jungle, agụ na-eri anụ agụ (Ọ bụrụọ asị)
Nwanne amarọọ nwanne
Mama, biko, make you pray for me
Make my matter no cast eh
Ọ bụzi ife nwoke ga-afụ before ọ bụrụ ọga?
Every now and then, men still dey grind
When the going gets tough, the tough get going (Otu a ka ọ dị)
I belong to the top, so I keep on going
Mama, the reason I comot na to get this money oh
And if I no get am, I no dey come back oh
Make my matter no cast ah eh-eh, ah
My matter no cast ah eh
[Bridge]
I dey pray make my matter no cast eh-eh
Oluwa abeg make my matter no cast ah-eh
[Verse 1]
Ọdịa (Heh)
Hello mummy, echebu m na nke m ji ka
Mana owuite dịzi ka biro, I no fit clean am with mficha
All my men dị update, only update I get na status
M na-eche the fruit of my labour ka ụmụaka na-ama cashew
Chaị mummy, m na-anwakwa ike m, ama m na oge adịrọọ
Mummy, ama m na owu na-asa gị, nni ụtụtụ adịrọọ
Mummy, sometimes when I wake, ọ dịka ọọ chi ejirọọ
The only slip I want bụ sọọsọ cheque when I'm waking up
Legodu nwoke anya (Chaị)
Legodu nwoke anya (Otu a)
Owuite dịzi ka night bus, o bugodu nwoke ana
All I pray for, daily bread, Chukwu, I nwee ike nye m bakery
Make I update, ka motor mgbagharị nwoke bụrụ Bentley (Chaị)
Oluwa meelụ m ihe I meere odogwu Famzy (Famzy)
Ka Obi Cubana bụrụ my manchi (Manchi)
Ka dorime bụrụ my ringing tune
E no go bad ma m busa ATM abụọ na living room (Seh)
[Bridge]
I dey pray make my matter no cast eh-eh
Oluwa abeg make my matter no cast ah-eh
[Verse 2]
Shoutout for my men na Malaysia
Men wey dey hustle for the paper
This year, this hustle go pay well oh, eh
And you go come with the paper
E no go bad if you pull up with a convoy
Pull up on a Benz on a convoy
And that's a big shock for your haters
Chill, abọbi hustle for the paper
I thank God for my men wey dey my side oh, eh-eh
And the street wey show me love oh
Kiss Pattern, Chris Fame, I dey feel you
Oji visa eme ọgọ, I respect you
Ehen, kedụ maka nnwa China beanyị oo?
King Jay and Jazz Wizzy, I feel you oh
Make your matter no cast, ah-eh
Make your matter no cast, eh-eh
[Bridge]
I dey pray make my matter no cast eh-eh
Oluwa abeg make my matter no cast ah-eh
[Outro]
Matter no go cast, matter no go cast oh
I dey pray to God, my matter no go cast oh
Written by: Spyki thm
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...